Sunday, April 20, 2008

Ajoke From Around he Way.

Ajoke From Around he Way.
Ajoke From Around he Way.NA WA O ….So I dey for pad dey kule jeje with a glass of fine 2004 Dolcetto and shrimp prioliwhen my fone ring tue tue, the way the tin sound I know say na satellite fone dey call meI also know the pesin wey dey call gan sef. E don tey sha, e don tay since I rock that elafon. ha ha ha ha. Anyway, na one homegirl from around the way.I remember a few summers ago when the baby won go marry one unacclimatized Dotun for Pomona valley, one month before the wedding I still dey kpansh and rock this fine opeke bakassi. I go sidon dey think say which kyn tin be this? pesin wey dey marry next month to another man dey come yansh me on the regular. I go die o. I dey feel sorry for the bobo small small sef, but which one consyn me? I no send.So as she dey call me now n’ko? Wetin she want? Anyway, I answer fone? Ajoke how you dey? She say fine and she just land for LAX and make I come pick am up. I say chei! And today na the Prince Uche tin for Nkechi, Koburu, we go get back to prince Uche in a min. so I just otomatikaly tell am say I dey on my way. And I go tell una the reason why I always clear table for this lepa from around the way. See, we grow up together for Ilupeju back in Naija, the one and only super lepa for my area, all the way from Ilupeju Obanikoro reach association to town planning and coker, no lepa fit tosh am, even back then, her body dey shack everybody like 20yr old fermented paraga…lol.But me and my crew no fit tosh am then cos her older brother belong to HBC (Haters Boys Club) HBC no get no love for area back then, na my crew dey coordinate social activities for Ilupeju, you see, we dey high school back then. Our parents dey let us get away with all kind of shit cos we sabi book and we dey collect good grades. We get access to different rides, money, special effects and other instruments of toasting. We dey stage luncheon party like nothing. This HBC people just no like us cos we get style and we dey control all the fine fine omoge and social activities for Ilupeju estate. We even make sure say invitation cards no dey reach their side, we no dey include dem every sunday wen we dey carry multiple car caravan go beach..and to make matter worse, na my house be recreation center for all the high school boys and girls for Ilupeju, we dey have fun sha.Na so we Ignore ‘joke back then cos of her brother, the thing pain am no be small, she even beg my sister to intervene but we no gree, we just no won deal with her brother, to deal with her go mean say we go dey drive go her house to pick her up every time we won comot go party abi beach. Mba!Sha, na so we come jamm @ one party for valley after so many years, na the Dotun dude carry am go the party, me too I carry one friend go. So we collect each other number and gree say we go keep in tosh. Me I dey think say keep in tosh mean like next month, she kuku call me the following night sha..lol. We talk and joke about our shenanigans back in Ilupeju. After 20 mins conversation she say shey we fit get together…I say no yawa. She say make I meet am half way, so half way go be westwood by UCLA. I quickly jump inside shower, pull out one olive green peter north shirt and Melrose Bay dress pants, I troway one Wilkie Rodriguez blazer on top with Von Rolston casual spa shoe, spray Iquitos for men for body before I grab my key comot for house. I jump inside my M45 and quickly drop the top as I hopp on top 405 north while listening to “Put a little love on me” by Delegation.After dinner @ the Red Door in Westwood, she invited me say make I come go know her place, so I follow am go San Fernando valley. Her pad fine sha, very tasty and cosmo-afrocentric, she even get lalique crystal wine glass sef. She pure wine inside one/the same glass for us both…lol. I con smile @ Belgian move, e mean say we go see the bottom of that bottle together. The wine good no be small, na rich carbonet sauvignon with smooth and mellow finishing for mouth, all the rich wine aroma present…she sabi her wine too.We finish the bottle as we dey talk so she comot go bring another bottle, I dey look at her kila low waist Ikebe as she dey waka go. Chei! Anyways sha, she know wetin she want and she know say I know wetin she want so I no go do sme sme waste my time. I moved in as she dey pure the wine, she just jejely put the wine bottle and glass for table and wrap her lips around mine, I quickly mentally paced my standing to make sure say I dey fully balance before I begin do maneuver as I dey robb and grind, her breath dey neutral, the food we eat and the wine no dey her breath at all, she must have sprayed something anticipating the encounter.I smile as I ran my hand down her Ikebe and back up via her jet black hair, she spray one of dem sweet wet perfumes. She unbuttoned my shirt and before I know she don dey comot my belt, me sef don dey clear road, her top don land for carpet, her breast dey in full view (I swear I like wen women no dey wear bra sometimes) well formed breast with dark and well pronounced areola and aggressive hard nipples. She don close her eyes paparapa, she gently dropped her pants revealing half cut white lace pata, I just kuku finish the job and pull am comot.I almost holla eledumare as I peep her well trimmed control tower. She made a swift move and walk me inside her bedroom. I peeped the room out for a sec’, she get this well laid out and spacious bedroom with California king size bed toped with RL ensemble from top to bottom. She pulled me close and comot my brief. Wow!!So we begin trade heat and lust, she dey reach for every corner for my body while I dey make calculated and deliberate advances on the inside, she busted less that 2-3 mins after my tongue land her warm clits. She held me tight for a min, moving violently with her eyes wide shot, I quickly entered gently vanilla mono directional style, she responded with kangaroo leg up style making room for me to advance deeper, I didn’t take the offer, I kept my pace and spot for another couple of mins, trying to throw her off balance and not knowing what’s coming.So I eject fully and thrust straight down full throttle while swiping her clits and groove with each thrust while keeping firm and deliberate pace. Feeling my steady and powerful moves, she responded with tyte lobster claw before busting again. I gently moved her waist to the side with her right leg half bent.. she quickly figured out what I was trying to do so she adjusted perfectly.Now I got perfect grasshopper pose, she felt every push, every pressure and horsepower. I think she enjoyed the grasshopper cos she held on thru out, I gave her six deep and 2 half thrust cycle to maximize pleasure. She placed my right hand on her breast while she hit and shadow glanced my ninja, she screamed no no no no like about six-seven times, I knew she cudn’t take it anymore, sometimes anticlimactic pleasure is not good during sex, it’s very easy to get SOB. So I knew I had to let it out..esp’ when she begin play with my tits’, I felt it, it was good, really. So we both burst it sha.She finally open her eyes, her well toned body dey glistening with sweat from her forehead down to her tits and abs. We both smiled and went to sleep.Anyways, enough of all that, make we go back to the fone call.You see, Joke dey work for Global Energy Solutions out in frisco, she be one of their top marketing exec’. She dey travel go oil region worldwide all the time, same way me too dey travel all the time. She be first class lepa, she dey young, rich, stylish and classy, educated and smart. Every time she land after she don waka go do business, body go don full, she go need to offload and get nice major kpanshing, no matter where she dey, she go call me to let me know say she dey land, I truly like her for that, no be because of the kpanshing, na because she fit carry her toto go anywhere but instead na me she dey run give am to ..even before she go frisco to debrief after every trip..she go first stop and on top of that, the baby is fine, she’s clean, generous, considerate, good hearted and she get first class cooshie hands down and I know say she’s in love with me too. HA!So I jump inside moto and reach LAX in less than 5 mins. We hugged and kissed for a cool min. I put her 2 leather cloud vincente luggage inside trunk. She was intentionally hungry cos she know say better food go dey my side. We reach my side in no time, she quickly go take shower after I pull out her overnight stuff she get for my pad. I lite candle and play sade cd (her favorite)for am inside bathroom.I quickly set the table for 2 while she dey inside shower, I pull out my top stuff from plates to cutle’ and glasses, iced up a nice bottle of pinot griss and lite candle. The room no need anything cos that one dey always ready.. Bedroom na instrument of magic so I no dey spend cheap. She like to waka around my pad half naked..lol. me I no dey mind sha, na the level of comfort she dey feel around me and I appreciate am, her tits/nipples be natural Aphrodisiac sef. So we ate and try catch up, mostly family talk, hers and mine. I told her about Prince Uche…she laughed and say no problem. After dinner she enter kitchen to clean table and do dishes.. Well, I helped her..you see why I like this girl, pesin wey just comot from 14hrs flight, tired, serious akada no mind @ all, she just begin do dishes, na so she dey always fling off her prada and dkny and get bussy..den sure no dey make opeke like her no more.Koburu sha, we enter bedroom, I give am soft massage, we made sweet love in the dark and she said I love you Ola before she catch am, I kissed her and went to sleep.I go yarn about prince uche later........Omo Eko love series

No comments: